Wande Coal - Vex Lyrics
If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex
If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am bere ko
Fi idi e jo, fi idi e jo jo
Shake am
Fi idi e jo, fi idi e jo
Aunty yewande
Won tun ti de
Won gbe le elo lo ba de
Aunty yetunde
Won ni lati kekere
Ni e ti ma n sako
Ju gan elo lo ba de
My name my name my name ah
Everywhere dem dey call my name ah
Lagos to America
All of them dem dey kolomental
Reaction is chemical
Technical
Everything scientifical
Omo its mystical
Ah magical
Situation critical
Choking on chronical
I'm talking medical
Don't take it personal
You know I'm the principal
Principalities principalities
They don't want me to come to my riches
It is obvious dat in reality
Is dat me and you no get similarities
And the difference between WC
And all of dem me I get characteristics
And you can check all of my demographics
And you check am now based on logistics
And you can check all of my statistics
Never never don't give a fuck about critics
If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
Cos they know wetin you get
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am bere ko
Fi idi e jo, fi idi e jo jo
Shake am
Fi idi e jo, fi idi e jo
Paki lo je amala lo je
Paki lo je amala lo je
Amala lo je to fi redi roboto
Omo ale ki lo tun duro wo
Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
Nehemiah iwo lo gbe mi ni Henessy
Zachariah iwo lo ji omo olomo gbe
Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi
Paki lo je amala lo je
Paki lo je amala lo je
Amala lo je to fi redi roboto
Omo ale ki lo tun duro wo
Nehemiah iwo lo ja apa eye ile
Zachariah iwo lo ji igo Hennessy
Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi
Other Lyrics by Artist
- Wande Coal - Intro
- Wande Coal - Funkeh
- Wande Coal - Iskaba
- Wande Coal - Oh No No
- Wande Coal - Sho Ja
- Wande Coal - So Mi So
- Wande Coal - The Kick
- Wande Coal - Tupac
- Wande Coal - Tur-key Nla
- Wande Coal - Vex
- Wande Coal - Ballerz
- Wande Coal - My Way
- Wande Coal - Superwoman
- Wande Coal - We Ball
- Wande Coal - Same Shit
- Wande Coal - Wanted
- Wande Coal - Ashimapeyin
- Wande Coal - Weekend
Rand Lyrics
- Derek And The Dominos - Why Does Love Got To Be So Sad?
- Derek And The Dominos - Have You Ever Loved A Woman
- Derek And The Dominos - Little Wing
- Derek And The Dominos - It's Too Late
- Derek And The Dominos - Layla
- Derek And The Dominos - Thorn Tree In The Garden
- Derek And The Dominos - Got To Get Better In A Little While
- Derek And The Dominos - Why Does Love Got To Be So Sad?
- Derek And The Dominos - Key To The Highway
Last Posts
Beyonce Shakes the Internet with Surprise Super Bowl Tease and New Music Release
Beyoncé once again set the digital world abuzz with her latest musical surprise. In an unforgettable move during the Super Bowl, a Verizon commercial served...
Watch Usher’s Full Super Bowl 2024 Halftime Performance Usher, Alicia Keys, Jermaine Dupri, Ludacris,
At the 2024 Super Bowl, Usher redefined the halftime show with a dazzling, career-highlight performance that will be remembered for years to come. Taking the...
Usher Unveils ‘Coming Home’: A Journey Through Sound and Soul in His Latest Album
Spanning three decades in the music industry, Usher has consistently mesmerized fans with his soulful tunes and magnetic performances. However, his most recent project, Coming...
Wande Coal Vex Comments
Banger...
Lit song #Wande, much love from Zambia 🇿🇲🇳🇬😍 💃
black diamond............ certified dope
Wande Coal this song is IT!!!! 😍😍
NOBODY BE LIKE WANDE COAL, some love fam
the musical genius!
Nobody be like Wandecoal
Certified Jam 🔥King Coal never disappoints
Wande coal family where we dey Oye hit like
You need a good producer. Naija producers don advance. This beat no be am at all
Have been waiting for you to drop a song all year Wande Coal. Thank you 🙏🏼 💪🏼