Falz - Paper Lyrics
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All because of paper oh
Dem say see danger oh
No go lose your center oh
All because of paper oh
Yeah
Check
All because you want to live the faaji life
You ready to pay the price
Do the sacrifice
You ready to pay the price
Take your mama life
You want the benz
You no wan take the taxify
You wan order gold bottles
Maybe 35
You wan halla "private jet things"
When you catch flight
Now you don dey shey weyrey lonso
You don dey bark for night
Skeleton is in your closet
You murder to chow suppper
All the wraps of powder
You swallow to pass border
All the person pikin you carry for tight corner
I see you when you collect
Ekun je Oga olokpa
Dem say you talk say you dey find raba
Na say you go and dip your two hands in foul matter
Oga this one you dey do
E pass arm robber
You turn criminal
Because you want to chow dollar
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All because of paper oh
Dem say see danger oh
You no dey see danger
No go lose your center oh
All because of paper oh
Yeah
Check
Ah
All because they offer you a little dollar
Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter
Small girl pikin wey her hero still be Dora
Small pikin dem wey never suppose leave the mother
You need to hammer
You need to get the dough
E dey important
You want to chop national cake
You dey pray for contract
Dem give you Ghana must go
Make you change the number
Voting never start
You don dey say your congrats
Why your people no fit hide this long throat
No go use your dirty hand stain the white for my cloth
Mouth full of jokes
Hand full of notes
Oh I hear your people collect rice for some votes
Dem say you talk say you no like suffer
Na so you go and deep your two hands in our coffers
Oga this one you dey do e pass arm robber
Throway moral
Because you want to chow dollar
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All becasue of paper oh
Dem say see danger oh
You no dey see danger
No go lose your center oh
All because of paper oh
Other Lyrics by Artist
- Falz - Win
- Falz - Amen
- Falz - Talk
- Falz - Hypocrite
- Falz - Follow Follow
- Falz - Johnny
- Falz - Bahd Baddo Baddest
- Falz - Wehdone Sir
- Falz - Next
- Falz - My Money
- Falz - Something Light
- Falz - Way
- Falz - Brother's Keeper
- Falz - Paper
- Falz - This Is Nigeria
- Falz - Sweet Boy
- Falz - Regards To Your Mumsi
- Falz - Loving
Rand Lyrics
Falz Paper Comments
who is here once again because of headies.
Falz + M.anifest =🔥
Once AAC is voted in 2023 all of Nigeria’s problems will be solved
#moralinstruction 💯💯💯
Falz is really Good
one of my favorites in Nigeria
Am a GHANAIAN and A M.anifan
I got all the lyrics, Falz is the greatest 👌👌💪💪👍👍
Truth life talk
Shout out to Dora
i never comment on any song no matter how sweet or meaningful is it, but i have to. falz u are God send i love this song
E go better for you Falz
Moral education
#Vote4EconomicRevival #VoteYPP
#YoungProgressiveParty
#IStandWithProfKingsleyMoghalu4President2019
#SayNoTo
#VoteForCompetenceNotPersonalEgoPopularityOrOnTheBasisOfTribalEthnicSocialDivide #VoteForNigeriaAndHerUnbornGeneration
#DontWasteYourVote
Tobuildanation.com
keeping saying the truth, it hurts the guilty
Hit me if you love falz lyrics..
u too taik true.. i wil always put u in prayer so dat God wil open ur eyes more to see de truth nd tell my Nigerian peopl...hw de government ar usin dem...much love for u ..4rm Egypt
You are the best
Their father is here again.....faaaaaaaaaalz🔥🔥🔥
Thank you Falz. This song has given me the motivation to work towards making my country a better place. We must move forward even if it means taking 2 steps backwards.
Falz, you day game
That piano is lethal!
Why does this song sound new every time I listen to it?
You are the greatest we promote it on koollifetv
True talk Falz
Falz is so underrated in Africa.
Falz 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Please vote AAC for president
falz done kill song....really moral instruction...the "brother's keeper" touched me, bcs thats what is happening. He is this generation fela. Humanity should be a major concern in our nation.
ABEG THIS IS MY BEST TRACK!!
Am a Ghanaian but loves Falz and all the Nigerian artistes. Show me some love Naija 🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
*cantonment boy icekid*
❤❤❤❤
Fela reborn!! Bless you broda. We love you.
This is My fav song on this album ✔✔
Nice hook
Falz is indeed on fire.My brother,pls speak up and the GOD of truth will back u up,IJN,AMEN.
Chai, see song! Bomb💥
Big up Falz.....this me and you matter no go end like broda muri o. Am charging you to court for keeping these talks for too long.
Falz is not getting the recognition he deserves. Voice of a god!
People go still enjoy Falz music and moral instruction and still vote PDP or APC. Our mumu don do abeg...listen and act. Vote Omoyele Sowore; vote AAC #TakeItBack #Naija #OmoyeleSowore #AAC #AfricanActionCongress 🖐🏽🖐🏽#Fela
Moral instruction is now officially my favorite album by a Nigerian... More grease to your elbow man. Inspiring our generation
Falz🎤❤
No words! Falz is the TRUTH
falz , the felt of our time
Falz is Fela in 2019, if you agree hit like
This album needs more views but we don't want the truth
Next fela
Thank you falz for your efforts towards spreading the good news ... This is real music !
Just love this guy. Lyrics filled with content and strong messages. Falz de great!
Second fela
Nice one
So emotional, tears dropping in my eyes after listening to the song one after the other. Falz you too much Sir....:✊✊😥😥
💕💕💕
😍😍👍
Falz now has my attention.
Bro spitting facts.💚💚💚
I just love this guy?? Hit like if you with say Falz go still run for office very soon..
U nail it all bro. We value paper than life. Thanks for ur words..
Falz thanks for this album this is reality
I am Speechless, the dude is extremely intelligent
Falz u are truly restoring my confidence and respect in the Nigerian Music Industry. Ibu odogwu
Fela representing Falz the bad guy
Chai! Falz is killing it with this album
🔥🔥🔥
If no be FALZ then forget it i no go listen to any stupid songs again🚫
I no know if na only me they feel this guy with this his new album
dem say voting never start you don already they say congrats
Boss I give u the highest salute from far🙌🏽🙌🏽🙌🏽
Please nobody should call my phone in the next two days am chilling 🥃🎶
Rogie Isibor abi oh
Boss you are feeling me! Greetings & respect I nor know where we dey go for Nigeria 🇳🇬 ooo
moral instruction #salute
Deep talk
#Talk
#MoralInstruction
Talk you own make Naija beta. Falz is among the best.
The dislikers are politicians 🤷🏾
Prophet Falz.
Always on point
Nice one presendent falz
Who so ever dislike this song will disappear this year,in the name of paper carry you away 🤔.
After all, you can still say the truth and have xters dance to it's rhythm. Kudos to you FalzFearless!
Na so carry gooooo
Finally reality music.
this is the kind of song we need now. is about Ass,love I am happy you talk fact about life not like the rest celebrities
Falz you is an Igbo man, born by Yorubas, to save the Hausas😂😂😂. Correct man.
Ayo Knightz have some sense of humor. The message simply means that he is a TRUE NIGERIAN
+Dr Ugo David I agree
naso bro
This one na advice to the desperate men. Hit me if u really like Falz
Falz you're the best ❤❤
the bad guy
Falz for Senate. Oya abuja we dey come!
Falz for president
Vote AAC, take it back
Your hit na fire
I have been crying listening to your new album, everything so emotional 😭 #truefactstory
Guyyyyyyy
A Legend Is Born Not Made.
Blessings
Chillz I see you bro🔥.. Falz the Bahd Guys in the Building..
Dis one na gbedu
Most underrated musician in Nigeria. Period!!
🤯🤯🤮🤮🥰🖤
Serious Moral Instruction!!
God bless you FALZ
Omor Ghana is here Jamming before 1mill views 💎💎 🔥🔥🔥🔥
Yes I'm early for the first time in eions :)
Edit:I deserve likes now♥♥
Haha Falz is the best no lie
Falz keep it up your the best as long as Nigerian music is concern, at list you have a conscience
If this new drops by falz open your eyes more to realities in naija hit like ✊🏿