Falz - Hypocrite Lyrics






People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah
Nobody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked but they so religious
Who dey calculate
E no dey show the figures
Who dey demosnstrate wey dem run leave us
People too complain but they fear to speak up
You don’t want to die but nothing to live for
Christian and corrupt no suppose be mixture
Real mosu lo mi no suppose dey thief jor
Real talk no be fight rara
Everybody get fault for inside matter
We dey talk human right
We no be specter
Who are we to crucify the homosexuals?
Most of una don dey involved from time
But no be anybody business who you wan climb
You dey form gentle man when we dey with you
But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah
Nobody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Pastor wey dey do like say e no be sinner
I see the speck in you eye
No dey point finger
What about the really greedy politician
Acting like you really care for the layman
And what about even you voters
Wey dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men
Later you complain, you say you hate government

And the fake prophet
Some dey for convent
With underage boys
Wey dem make boyfriend
And you claim consent
When you messing with a minor
Some say na devil box oh
No telli for their parlour

Eh eh
Because she no be virgin
You no meet am well
But the one wey tie scarf
You no give am hell
But you say you no dey smoke
You no dey drink liquor
But your heart dey evil
Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah
Somebody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know say truth is bitter
Bitter gidi gan pass bitter leave oh
What is the essence of debating
When we know the truth in our mind
Why you come dey do like say you no dey shit
Why you come dey do like say you no dey love oh
We no fit be the same
Everybody is a motherfucking hypocrite oh





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Falz Hypocrite Comments
  1. f.... a....

    Nice one

  2. R.... E....

    My main attraction when it comes to songs is the lyrics, the words in the song. Falz has some excellent lyrics and I Iove his songs.

  3. F.... L....

    I love falz

  4. M.... A....

    I love your music

  5. A.... I....

    This track is the truth! It's one of the few times I've not minded the language at all. The lyrics are FIRE and that hook? Damn! It's on point! This will be played 70 years from now and people will still sob into their hankies!

  6. P.... ....

    Mehnn this one hit home jare!! Naija which way????

  7. D.... J....

    Dope song ...Say what you want but Nigerians are the most talented Africans .. Respect !!

  8. W.... A....

    This is so deep

  9. A.... D....

    FACTS🛑

  10. N.... C....

    My God! This is a banger

  11. D.... M....

    why im i now seeing this

  12. P.... J....

    Dis song got great messages

  13. T.... C....

    Brilliance.

  14. o.... e....

    Pastor they pray 4 private jet... Every body is a motherfucking ipociteoooooo

  15. I.... O....

    Well said Falz

  16. M.... J....

    This song speaks sense than that of the so called spiritual leaders.thank you falz👏👏

  17. P.... G....

    God bless you

  18. E.... S....

    This song gives me goosebumps

  19. S.... B....

    New Fan from the U.S.!!! Love this music...where has it been all my life?? #comingtoMotherlandsoon

  20. J.... C....

    You self hypocriet dan so be-it!

  21. C.... S....

    Why is this not at a million views?😒. This message is lovely. If it's the songs that falz will be talking about sex or women shaking nyansh, this video would have had more likes.

  22. O.... N....

    Falz I respect him and wish to meet him someday.

  23. T.... ....

    This is truly awful

  24. M.... P....

    Literally everybody!! I always love the messages in his songs...

  25. I.... W....

    This dudes talent is honestly out of this world!❤❤❤😘😍

  26. G.... A....

    Falz indeed what a real artiste should be... Preaching the gospel of truth to all men. I love u man

  27. 1.... s....

    Please come and help us with Sowore and revolution now

  28. H.... A....

    Love this song...There's nothing in it supporting homosexuality.Falz is talking from a perspective that every kind of social vices are equally criminal.

  29. N.... P....

    How and WHY does this have less than 500k views?? Should be getting 10 Million views with the message it sends.

  30. L.... D....

    #Truth
    You are lyrical genius

  31. J.... T....

    Falz nothing do you gareee...

  32. I.... K....

    THIS IS MUSIC💕❤

  33. S.... C....

    Omoluabi when did you become so vulgar? There is enough talent without cheapening yourself with so much vulgarity. I have said freemasonry will destroy Nigeria. They are the ones who promote such vulgarity. Did your fathers and grand fathers use such language, did they practice homosexuality. Freemasons are using the shameless in our societies to destroy our norms. Are you Omo Oduduwa or Omo Akata. Everything you see you want to copy copy. Is that what freemasonry teaches you? You feel strong as they reward you but they weaken you. The sad thing is you have talent but you let them destroy it by cheapening yourself. Ono Oduduwa, discipline, discipline!

    S.... C....

    Shut up joor! The message flew over your head.

  34. F.... F....

    Beautiful song!!

  35. A.... S....

    FALZ IS DE BEST ARTIST OF DIS TIME

  36. V.... O....

    This song is big❤🙏🙏

  37. F.... o....

    FALZ U RE D BEST 💕

  38. n.... ....

    FALZ is the Real Deal - Both Moral and Social Lessons LOADED .... if you believe this MUSIC is loaded 👍

  39. R.... B....

    Well spoken Felz! Took the words right out of our mouth of our mouth. Love it when artist use there platform real shit.

  40. a.... ....

    Omg!!!! I have mad respect for Falz!!!! Please tour in Nashville TN!!!!

  41. f.... k....

    Cool song

  42. T.... A....

    I really love the way Falz addresses social issues through musical art...much love from the +254 🇰🇪

  43. s.... u....

    Because she no be virgin you no meet her well,The one wey Dey tight scarf you no give her help😩😩🙅🏾‍♂️🙅🏾‍♂️

    s.... u....

    It's you don give her hell

  44. O.... D....

    I love this song because of lyrics and messages thanks to u bro Fazl

  45. j.... s....

    Those with 👎are just moda fucking hypocrite oh 😂

  46. J.... c....

    Sheep's in wolves clothing is the description in the bible ex

  47. J.... c....

    I saw him in yemi's video and was curious. Talented artist

  48. C.... A....

    I love Falz as much as I love Fela. Tells the truth as it is

  49. A.... P....

    thanks man

  50. H.... F....

    Disliked by 199 hypocrites

  51. t.... a....

    I have watched this song multiple times. We are really hypocrite in this country. Even myself

  52. S.... F....

    This song should have millions of views by now, But no, the truth hurts, pple don’t wanna hear it. It’s too much for these hypocritical pple to handle.Keep preaching it falz, pple wey go hear go hear. Long live bro

  53. E.... O....

    this video touched me seriuosly. thank you falz

  54. I.... A....

    Love from Namibia 🇳🇦
    This is original and 100% accurate to the actual truth.

  55. K.... K....

    Mad Ass Jam Fi Life !!!

  56. O.... D....

    God bless my guy.....not singing about girls all d time

  57. M.... E....

    well said

  58. Z.... E....

    This is music with fine content, served well.

    Falz, uniqueness is key to true success. Thank you!

  59. O.... E....

    Falz, u know i love you....chia this is my best song...........................not popular cos awon oloshi wont like it cos the truth is bitter.....please we need revolution in nigeria

  60. m.... c....

    This dude is always addressing societal ills with his songs,using his platform and lending his voice to all these anomalies,unlike other singers who will always shy away from these hot topics for commercial gains. The Bahd guy is miles ahead of our Pastors and other musics put together.

  61. A.... S....

    You don't want to die but nothing to live for. Falz always with a message

  62. a.... o....

    this words can change a bad heart

  63. J.... K....

    “As if we only see two jokers” ... we need more like minds. God bless you

  64. C.... S....

    U must live long u are always different

  65. C.... S....

    Falz I like u die always saying the truth

  66. U.... T....

    Truth. We are all hypocrites in Nigeria

  67. H.... B....

    Respect for you Falz love from haiti

  68. j.... i....

    Falz just defined Nigeria in this track

  69. d.... ....

    If I say I don't like this song and falz; call me bastard.

  70. A.... A....

    Some people here Dislike this song all bc Falz didn't talk about sex and drugs. Good jobs . You are fela of our time. 👌👍🏼👍

  71. N.... A....

    Falz always keeping it real🔥🔥🔥🔥

  72. b.... e....

    You see Falz, I see Fela!!

  73. A.... A....

    Fuckin love this long 🔥🔥🔥

  74. A.... T....

    Ok this is off tha sheezy mad jam putting this on replay

  75. j.... c....

    SHAKE THAT DAMN TABLE!!!!!

  76. K.... M....

    Funny enough no one is talking about Demmie Vee for putting up such an outstanding voice in this track. God bless you bro! Omo Falana never disappoints, God keep you focus.

  77. M.... J....

    Guyz, i just released my first music video titled 'What's love https://m.youtube.com/watch?v=CB4HawYe8yg Please let me know what you think about it🙏🏼🙏🏼

  78. B.... M....

    realest artist in Africa and probably the world i must meet this genius before i die i swear !!

  79. c.... s....

    Falz is a true son of his Father, I pray the use with all use their voice and their voice. To make a change, o ya carry go. You are doing a great job.

  80. A.... O....

    Love this song. Love the guy. Nigerians looking like they only saw two jokers, I wonder how they thought one was better than the other. The guy makes me think of what Fela would be saying if he was still alive in today's Nigeria.

  81. K.... ....

    Falz my guy, preach bro! Big up from the Netherlands ⚔

  82. Y.... m....

    Well done!

  83. W.... B....

    #Falz is underrated chaa who else noted

  84. w.... S....

    I RESPECT FALZ 100%!!!!!

  85. O.... U....

    Falz for president

  86. t.... c....

    everybody is a motherfucker hyprocrito

  87. S.... I....

    This is the best thing I have seen in my life.... Weldon sir

  88. i.... ....

    Rubbish Chorus. Nice Lines Verses. Moda fvcking Demmie

  89. W.... I....

    I love this falz too gud and its actually ture

  90. L.... B....

    Awesome Falz. Awesome...

  91. p.... o....

    U never cease to amaze Falz!!! Big up bro!!!

  92. A.... M....

    Falz see your life? Since you decided to leave politicians alone and started attacking Yahoo boys and pastors and calling Nigerian citizens criminal your videos no dey smell half a million views, much less one million. See how you have destroyed your career. Years back you were winning music awards, movie awards. ...then you deviddd to change tactics...disparage Nigerians, call girls prostitutes...you wan become FELA..Just see your career now.

  93. T.... T....

    Thank you falz for this!!! You’re on of the best with Good message💕💕💕

  94. A.... o....

    so true... everybody is a mutherfucker hypocrite... Falz the bad guy never fall my hand. keep the fire burning bro

  95. T.... T....

    I am in awe. I am a South African and a colleague introduced me to Falz, so much resonance. I am literally in tears!

  96. A.... J....

    This song is so relevant for Kenya.. Heck most African countries

  97. G.... E....

    You don't want to die but nothing to live for #FactsOnly

  98. L.... X....

    Perfect bro just perfect

  99. R.... S....

    I love this song die. Dont just listen to sound but listen to words .