Falz - Follow Follow Lyrics






Shakara kpo
A la curry
E mi ti mi oh owo a la kpo mi
Follow follow wan kill the boy boy
E just dey go like zombie
OG na God I take beg
Una no go fit to stop my fake flex
My iphone x takes my complex
Teacher don teach me nonsense
Me I want to rock the latest
Shey you no dey feel my swag dey make sense
I dey tell the boys of how I go take spend
Do you wanna know
Account e dey red

My mates dem dey reason how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
If I see the likes on top my jpeg

No brain
No jah
No sense
Aja oh
Ro ja a jo
I beg God
Where the parole
I don show
Oh no no no
I must blow
Gimme large
Chop kobo
Anyhow
Come collect
How you like the large
E no know oh

Na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David buy for chioma
I need to break my bag to feel among nah
Came here a ti boys no jora
Sho li wedding Banky and Adesua
Sho ti gbo kpe
Toke tiwa range rover
We fu ya
I go borrow pose nah
I go be the talk of the town
I go take over
I need followers
E dey important
To see pesin dey Lekki wey dey pop yansh
I need HPB
I need congrats
I need mansions
I need more

My mates dem dey reason how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
If I see the likes on top my jpeg

No brain
No jah
No sense
Aja oh
Ro ja a jo
I beg God
Where the parole
I don show
Oh no no no
I must blow
Gimme large
Chop kobo
Anyhow
Come collect
How you like the large
E no know oh





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Falz Follow Follow Comments
  1. A.... K....

    I love Falz .my favorite Nigerian artist

  2. N.... ....

    Fck me, this is fire!!!!!!! asf

  3. M.... L....

    Falz Fela Jr.

  4. B.... N....

    BOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOM AFROTRAP

  5. K.... ....

    that sample and beat tho 🔥🔥🔥

  6. D.... E....

    to those blind fools who dislike this,
    "If my sermon worry you, e mean say the shoe fit"

  7. G.... j....

    My mate dae reason how to make bread,me I still dae wonder how I go take blend,that one enter my head well lol

  8. C.... U....

    This song is a classic. A remake should be better

  9. H.... E....

    Can you just pls contest for president let's thunder fire any youth that will not vote for you.

  10. D.... m....

    The only confident fela now. This new track na pure truth.

  11. S.... D....

    FELA-FALZ Just went speechless THANK YOU FALZ one word for you RESPECT

  12. E.... O....

    Mad track🔥🔥🔥🔥🔥

  13. d.... a....

    People go still enjoy Falz music and moral instruction and still vote PDP or APC. Our mumu don do abeg...listen and act. Vote Omoyele Sowore; vote AAC #TakeItBack #Naija #OmoyeleSowore #AAC #AfricanActionCongress 🖐🏽🖐🏽#Fela

  14. a.... ....

    nice one boss

  15. M.... L....

    Wow awesome man, rocking

  16. D.... T....

    Issokay modern days fella

  17. c.... N....

    Lol @ 1:40. Dem say person dey for leki wey dey pump Yash "."

    c.... N....

    I laughed when I heard that part.

  18. U.... c....

    I'm proud of you falz,

  19. k.... l....

    #Falz 🇨🇲🇬🇪🇰🇿🇨🇾🇦🇪

  20. I.... E....

    This is incredibly brilliant!

  21. M.... O....

    Forget FALZ is their father

  22. D.... O....

    Vote #AAC # sowore

  23. k.... a....

    An enthralling album, feeling you all the way.

  24. a.... y....

    Standout

    #MoralInstruction

  25. F.... F....

    Africa rapper nuber1

  26. N.... O....

    @falzvevo pls remix this song with @m.anifest of Ghana it's gonna be dope

  27. B.... S....

    Damn, I was expecting zombi in this.

  28. L.... ....

    Naija artist no dey tell the truth but always claim felaa...and we stupid citizens too like glorifying dem...Falz is the next man..is music is reasonable dan all so called wizzy burna badoo and davido...cus no be international recg country goh chopp...Fela still remain in pple heart not bcus he was an musician but bcus he his a freedom fighterr...I love u Falz...The lord is ya strenght...

  29. D.... K....

    Falz...on the beat!!

  30. O.... O....

    Falz. Falz. FALZZZZZ!
    You gats contest for President....

  31. S.... O....

    This is the kind of music Nigeria needs now but unfortunately people are disliking it because it's not about bobs ,ikebe and no erotic massage.

  32. K.... S....

    You for see the likes on top my JPEG (pictures are in .jpeg format)

  33. D.... O....

    This is definitely #FALZ. He doesn't #faff like most. He is standing in the gap and doing it effortlessly and fearlessly.

  34. K.... I....

    Well done falz

  35. C.... R....

    Falz you're god of Nigeria music

  36. s.... o....

    True talk

  37. L.... A....

    Fela in 2019 if you agree hit like

  38. N.... D....

    This guy is on fire! Like if you agree

  39. M.... a....

    Back2back !!!!!!!!!!!!

  40. A.... G....

    More blessings bro

  41. I.... Y....

    Omo Yoruba with swag👊👊👊👊🤜

  42. E.... O....

    Seriously, this is my favorite song from the album

  43. S.... A....

    Ride on Falz, u are always too much.... Far better than many Artist who are political oppressors instrument.

  44. C.... H....

    Education is paying off

  45. S.... ....

    FALZ!!!! you are a legend.

  46. D.... ....

    God bless you bro

  47. M.... i....

    You actually did pick the mic fela dropped, facts only

  48. K.... S....

    falz is goin to bring bck our country to love nd peace..if only we can support him nd take our right from de government...he is God sent to Nigeria...tnk u for ur moral instruction..i knw wer he is headin to...4rm Egypt

  49. T.... M....

    Woooow Falz my love for u have increased 😢

  50. N.... I....

    That joy whenever Legendary Fela Kuti is sampled...

  51. J.... N....

    Falz for President!

  52. O.... P....

    SBA; well-done joor🙋

  53. y.... k....

    I’m dancing moonwalk on this song 😂😂

  54. O.... S....

    Loved every second of the song. Falz baba you too much. After you na you. You too much. Falz for president!!!!

  55. a.... a....

    I don't know if to call you Falz or fela but the truth is you're born for this generation and you're so talented to feature the dead.... You brought fela back to like, truly he's anikulapo owns death in pocket

  56. M.... G....

    If you love falz more than MC Golden comedy hit likes

  57. M.... P....

    I never once thought to tap on that fela track.... Creative.... Heshima toka Kenya

  58. A.... G....

    Badt guy much love

  59. M.... O....

    Man of the revolution 🔥🔥🔥
    This is real good music.Bless up falz

  60. E.... B....

    Can't stop loving u

  61. U.... ....

    WOOOOOOOW!!!!! Keep spitting that hard truth! Don't let them silence you

  62. M.... P....

    Fela Jr

  63. E.... S....

    Banger after banger

  64. I.... F....

    nice one bro

  65. e.... A....

    You are good Falz

  66. M.... C....

    I love this

  67. I.... F....

    Dis guy is good

  68. M.... H....

    Legend 🙌🏻

  69. A.... Y....

    Fela of our time

  70. k.... s....

    Falz!!! giddem

  71. G.... s....

    #Morals

  72. F.... S....

    Am a LIB🇱🇷 lady living in the US🇺🇸,& am one of you biggest fan

  73. D.... S....

    Jesus the beat is sick and sample is on

  74. E.... D....

    I guess this is our generation's fela .. am beginning to divert totally from from ordinary hip hop bt diverting totally to being d mouth piece of our society
    💜💙❤

  75. s.... w....

    That One artist who doesn't / rarely sing about girls, love, plenty money or bragging about buying luxury things for girls ..very talented young man.

  76. J.... R....

    Just pretend I said something funny and like my comment 😁

  77. K.... F....

    I so love this guy.

  78. D.... C....

    FALZ NOT YOUR MATE . S/O SESS FOR THE BEAT

  79. B.... I....

    Omg 😍😍 can't stop listening to this song 🔥

    B.... I....

    I almost unliked your comment. thought u said stop listening

  80. M.... W....

    The sample here of Fela's 'zombie' is really good. Na wá o, Falz dropping these hits like it's hawt! Thumbs up.

  81. M.... B....

    Mad jam🔥 🔥 🔥

  82. A.... M....

    God bless you man✔

  83. P.... Y....

    Afro pop

  84. A.... M....

    @falz the legend

  85. M.... B....

    Lit 🔥

  86. A.... B....

    Ooo im early!! Thank you!💙💙💙💙Keep Going💙💙

  87. D.... E....

    Thanks for being you baba......thanks for all the inspirations!! just the watched NO SHISHI FOR BRIBE......you were the only one that dropped the lines!!

  88. K.... T....

    dope sound

  89. G.... j....

    I've always known Falz to be really creative,I think he's the music architect

  90. O.... ....

    Damn this beat is fire 🔥

  91. P.... C....

    God bless you Falz
    Tell the zombies

  92. M.... S....

    The new KING 👑