2face Idibia - Can't Hear You Lyrics






Yes
eh eh
(you say)
See this talking too much make me want to ***ken loose it
Cos you ain't talking about money you are talking bull*** (ehe)
My time is money, so dont you dare abuse it
Anger build up for my fist and make me ***ken use it
Cos there's only a few thing that I need people to hear
Thats why I tell you now I just wanna make it clear
Now we gotta outta the way
so let the player start to play
if you ain't got nothing to say
Shut up
Shut up
shut up
shut up

[Chorus:]
You say wetin
(I don't hear you)
You say wetin
(I don't hear you)
You say wetin
(I don't hear you)
You say wetin
you say wetin

You say wetin
(I don't hear you)
You say wetin
(I don't hear you)
You say wetin
(I don't hear you)
You say wetin
you say wetin

Na here you want to discuss na hear you want to tell me
About one party wey we dey for 1980 something
shayo involve fine fine ladies dey dey ball
(eh) Wetin make you thing say I go remember something?
I came to have fun I just came to chill
I can't believe you trinna chuck me up now for real.
Use your weaker mind and understand the deal that I can't hear a word you say with all this music pumping.

[Chorus]

[Vector:]
vee ee
You're talking money, my true talk
you're talking funny, that is your talk.
You're talking doh, then am good to go
If you're not talking doh
you can't see that doh o.
On the radio while my name's 440 E.O.E
My game's hustle base don't believe there's the B.O.B
I no dey hear you ogbeni ogbeni kilo wi
End of discussion like the hand that hold me E.O.D
Wait a minute wait a minute minute right here right here
If e no be money matter wey you wan talk inside my ear (my ear [2x])
I no go like hear any other thing dear (my dear [2x])
If you know my fear
You in fear my dear
(blah)

[Chorus]





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

2face Idibia Can't Hear You Comments